Latest News, Art, Entertainment and Technology
The singer who was irritated by the act took to his Twitter account on Thursday July 27, 2023 to condemn and express his disgust over the act.
“Abegi, make we hear word. Una dey burn Davido picture, una life don better? Abi Na Davido dey increase poverty for north? Una Allah wey dey do local runs for northern Nigeria never travel go Dubai see as correct Muslims dey live? Abegi, if e pain una reach, go to court. Nonsense”
See post below: